LeoFinance

jesus-son

jesus-son65
@jesus-son
avatar of @jesus-son
@jesus-sonan hour ago

This is going to be a #threadstorm but I no even now wetin to talk about sef hehe. OK let me tell the story of the mad witch, hehe

#threadstorm

1
avatar of @jesus-son
@jesus-sonan hour ago

But after critical evaluation of myself, I have realized that I cannot even win even of everybody decides to surrender now. I far die, hehe

1
avatar of @jesus-son
@jesus-sonan hour ago

Omo how e go he say everybody just relax for this #zealy thing and leave me alone to win it, hehe. Omo e go make o, shew?

0
avatar of @jesus-son
@jesus-sonan hour ago

All these people wey dey send me message say my data don finish meanwhile, I still get, thunder go soon fire all of una

1
avatar of @jesus-son
@jesus-sonan hour ago

I was just walking on the road today and met my 9ld time school mate. Guess what? He is married with two kids, but I have no kid and no wife. Abeg who go gree marry me abeg without money

1
avatar of @jesus-son
@jesus-sonan hour ago

So na so my 1k go for just a plate of indimie and egg. Omo Jiferia dim over hard o. Something wey I dey buy before 150

0